Fast-rising, talented Nigerian artist and a great stage performer popularly known as Peazy Ariegwe has airdropped an amazing new song titled “Zobo.”

If you are a lover of Afro music, then consider having this interesting masterpiece in your music collection.

Listen to the song “Peazy Ariegwe – Zobo” and share your thoughts in the comment section below!

DMCA & Disclaimer: Trendyhiphop.com is an independent music promotion platform. Content is shared for discovery and promotional purposes to support artists and the music industry. We do not host or claim ownership of any copyrighted material unless stated; all rights belong to their respective owners.Please support artists by purchasing or streaming via official platforms. If you are a copyright owner, contact us with proof for prompt removal.

Zobo Lyrics

Peazy Ariegwe Dem know
Oh oh
I Dey let Dem know

Verse 1 :

Should i tell you something different
Or should I tell you want I feel
Oh oh oh
No be everybody wey come beside you
Nah really really love you
You should understand that’s the principle of life too

Climb :
Everybody notice
Have been on low key
For a very long time oh
See me so i don tey
For this journey
But man no give up hope

Shumarema , shumarema
Shumarema jo
If I Dey your side you go know say Peazy i be stubborn being

Chorus :
Life wey you see no be zobo
No be everything I fit let you know
Problems Dey wey Dey make man Choko
At the same time pass me Choko

When it’s good then you dance like polo( Lee )
Feeling like I just wan a loto
Paparazzi Dem snap me photo
Hmmm snap me photo

Verse 2 :

I don’t think know where I’m coming from
I came from a place where nobody send you
Peazy ariegwe Okpe number One (Brah Degwo )
I’m an icon

In 2010 me I dropped my first song
Delta Party that’s my first song
In 2012 i feature Erigga “Baby follow”
Many people love that song

But Still I was damaged
I can even perform my own song on stage
Blogger put it up erigga ft wizkid
Nearly loss my mind thinking about this thing

That scenario brought Peazy Ariegwe
2020 I came with Orile
Everything moving up no-delay
Never trust nobody that’s my mistake

Chorus :

Life wey you see no be zobo
No be everything I fit let you know
Problem Dey wey Dey make man Choko
At the same time pass me Choko

When it’s good then you dance like polo( Lee )
Feeling like I just wan a loto
Paparazzi Dem snap me photo
Hmmm snap me photo
– [ ] 
Cypresshit mix