The magnificent and dazzling “One Dollar One Naira” marked the triumphant return of the renowned Nigerian singer, songwriter, and entrepreneur Shakar EL.
Shakar EL One Dollar One Naira Lyrics:
Yeah yeah
Hmm
Yeah
Many many things we dey hear everyday for the news na yawa
Wetin dey for the mind of my country people na japa
Poor man rich man everybody dey hola
My people dey suffer dey vibe
Dey vibe dey suffer for hard life
Obodo edelugo nu oh
Everybody don dey run run oh
Bar man give me one for the road
Make I use dey hold body oh
Obodo edelugo
Everybody don dey run eh o
Dj make you fiki fiki oh
Make i just dey rock body oh
Yo
Ah ha i remember eh
When one dollar na one naira
I remember eh
Yes i remember eh eh eh
Ah ha i remember eh
When one dollar na one naira
I remember
Yes i remember eh eh
Hey hey hey
Ah ha I remember eh
When one dollar na one naira
One dollar na one
One dollar na one naira
Ah ha I remember eh
When one dollar na one naira
One dollar na one
One dollar na one naira
Ije
Ọnyanu
Nwa mama
Kilode kilode
My people kilode
Kilode kilode
Our government kilode
Ogini oh
Ogini n’afio
Umu nwannem ogini n’afio
Ogini ogini n’ eme
Ndi banyi ogini n’emezi
Eh yeah
Ah ha i remember eh
When one dollar na one naira
I remember eh
Yes i remember eh eh eh
Ah ha i remember eh
When one dollar na one naira
I remember
Yes i remember eh eh
Hey hey hey
Ah ha I remember eh
When one dollar na one naira
One dollar na one
One dollar na one naira
Ah ha I remember eh
When one dollar na one naira
One dollar na one
One dollar na one naira
Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!