Muyeez – Matter Lyrics

Matter Lyrics by Muyeez

“Matter” is an excellent single by the phenomenally gifted Nigerian rapper, composer, and performer Muyeez.

His latest album “Muyeez (Deluxe EP),” stands out as the best among other tracks.

This song will brighten your spirits and have you moving to the beat with its infectious hooks and melodies.

Lyrics:

Intro
I’m Muyeez
Mhmm-mhmm-mhmm-mhmm
Ra-ra-ra-ra-ra-ra-ra
(Mu-mur-murderer)
Oh oh oh ah (Woo)
Yeah

Verse 1
I be this small boy wey dey strive for the market
Emi omo oja
Many better things dem know dem dey blind me
But e no matter
This my life I no want palava
Emi o le bawon ja
Only me know where me want to go
So me I go pack my bags
So me sayChorus
Ca va vele
Oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

Verse 2
I just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
But thеir shoes no fit size me
So I run my things and cool
Attitudе matters a lot
So me I dey run my cruise
And I know all the stress I dey put on, yeah
Nobody fit to console me
If no for the God nobody holy, ah
So I go do my things, won ma le-le-le, won le bami
Nobody fit console me
‘Cause for the ground nobody holy
Dem go le-le-le, won ma le, won le bami, yeah

Chorus
Ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele eh
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

Outro
Ca va vele
Ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply