Kayode – Plenty Talk Lyrics

Plenty Talk Lyrics by Kayode

Kayode, a talented Nigerian musician, songwriter, and performer, has once again showcased his remarkable abilities with this dynamic and captivating track.

The new single “Plenty Talk” is taken from Kayode’s recently released music album titled “KAY KAY EP.”

Lyrics:

Intro
Shab! (shab, shab, shab)
Shab! (shab, shab)
Shabalistacal!

Verse 1
Yeah
Me I never chase
Stack up the cheques cos me I wan gbess
Whole lot of shit wey me I don face
If you talking too much omo me I don fade (fade, fade, fade)
Keep it real no faking
Know we going for the money as we waking
Only dollar be the paper that I’m chasing
Blaze up so nothing fit to faze me

Pre-Chorus
Way I move nobody ah fi know
Only Man I fear is up above
Don’t like you so I’ll be on my own
Girl dem plenty calling my phone
Turn by turn you know as e dey go
Jennifer, Titi, and Chinelo
1, 2, 3, that’s how the thing goChorus
No need for the plenty talking (plenty talking)
Do your thing make you keep on working (keep on working)
Everyday we dey find the earnings (find the earnings)
Thank God I no send no person (send no person oh-oh)
No need for the plenty talking (plenty talking)
Do your thing make you keep on working (keep on working)
No need for the plenty talking (plenty talking)
No need for the plenty talking (plenty talking oh-oh)

Verse 2
What I give supernatural feeling
Girl dem, them be feeling my rhythm
Every day of my life, I must to survive
I must to control all of my feelings
It’s a cold world outside my killy
You go see things, but know you gon kill it
Gon’ kill it
Never ever talk when you know you don’t mean it (no-oh)

Pre-Chorus
Way I move nobody ah fi know
Only Man I fear is up above
Don’t like you so I’ll be on my own
Girl dem plenty calling my phone
Turn by turn you know as e dey go
Jennifer, Titi and Chinelo
1, 2, 3, that’s how the thing go

Verse 3
No need for the plenty talking (plenty talking)
Do your thing make you keep on working (keep on working)
Everyday we dey find the earnings (find the earnings)
Thank God I no send no person (send no person oh-oh)
No need for the plenty talking (plenty talking)
Do your thing make you keep on working (keep on working)
No need for the plenty talking (plenty talking)
No need for the plenty talking (plenty talking oh-oh)

Outro
Shab! (shab, shab)
Shab! (shab)
Shabalistacal!

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply