Fiokee – No Way (Remix) Ft. Johnny Drille (Lyrics)

No Way (Remix) (Lyrics) by Fiokee Ft. Johnny Drille

Together with the renowned and well-respected artist Johnny Drille, the extraordinarily talented singer Fiokee provided the amazing, sizzling, electrifying, jaw-dropping, and delicious lyrics for the song “No Way (Remix).”

 No Way (Remix) Official (Lyrics)

No way
No way
Oh na na
Baby no way (no oh way oh way yo)
No way
No way
Oh my baby yeye

Baby no way eh
I want to be your spender
Your striker, your defender
Abena, give me your love Ifunnaya
I no go do you nyamanyama oh
I go talk to you
Tell you things wey go make you smile
Anytime you text me, baby I go reply
For this work, I no get wetin go make me resign
I no go let any guy chance me

Baby, there’s no way
No way
No way
No way
No way
Baby there’s no way
No way
No way
No way
Baby no way eh

 

I no fit explain the way e dey do me, when I see you
Na Godu bring you my way
Na meant to be, me and you
Baby, hop in my rover
Come and lean on my shoulder
I want you and no other
So Afuringi Nanya
My Julie
Eh my Cinderella (Afuringinanya)
Am down forever, I’ll not break your heart

Baby, there’s no way
No way
No way
No way
No way
Baby there’s no way
No way
No way
No way
Baby no way eh

Fine decoration
See television
Cool air condition
Oh nananana
I don see the vision
No contradiction
We go first do tradition
Know the condition
Omo you know the condition
Know the condition
Oh nananana

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply