D’banj – Yours Truly Ft. Phyno (Lyrics)

Yours Truly (Lyrics) by D'banj Ft. Phyno

One of the best songs on D’banj’s new album is “Yours Truly” with Phyno. See the incredible, breathtaking, thrilling, and magnificent lyrics to “Yours Truly” down below and sing along.

 Yours Truly Official (Lyrics)

Verse 1
I be the wickedest
I do it different
Can’t touch my element
Mind of a militant
Can’t let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know

Chorus
Yours truly
Now every time when I show up it’s harmony (it’s harmony)
I owe myself in d o su mi (o su mi)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

Verse 2
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my Hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer

 

Chorus
Yours truly
Now every time when I show up it’s harmony
I owe myself in d o su mi
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply