The remix of D’banj’s popular song “Koko” features Akon; if you want to sing along with the lyrics, you may find them here. One of the last songs on D’banj’s latest album is Koko Remix.
Koko (Remix) Official (Lyrics)
Make I tell them the koko
Ah, make I tell them the koko (Huh)
Make I tell them the koko
Ah, make I tell them the koko (Gba)
Make I tell them the koko
Ah, make I tell them the koko (Huh!)
Make I tell them the koko
Ah, make I tell them the koko (File!)
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko, make you yarn them the ko
Baby girl, tell me what you want?
Koko ah, koko
Hmm, it’s right here, I got what you need
Koko ah, koko
Lil mama, kilode?
Sun mo Bangalee
Koko ah, koko
Eh, eh
Koko ah, koko
You say what?
Koko ah, koko
Yo Eskeez, kill the riddim and buss it
I want to ye (Ye)
I want to ah (Ah)
I want to give them, dem must to gba (Gba)
I’m all the way (Way)
I’m not too far (Far)
All dem sexy ladies wan go down
The gbedu on pace, dem wan to knack
It’s not the same win, I don dey knack oh
Tell the DJ to run it back
Gbẹdu carry problem, comot the bag oh
Some people make believe, yeah
Some tell you fantasy, yeah
For, I just wanted to know
As long as you’re amazed
You have all that you need, yeah
Holla
Yeah, yeah
‘Cause if I talk am, I go do am, ah
Baby girly, I go do am, ah
Just tell me what you want, you go see am, ah
I no go lie, I no go let you down
There ain’t nothing inna my way
See my love e don feed me troway
Baby girl, I go love you all my days, ah, yah-yah
Can I get a witness?
Can I get a witness? (Witness)
Can I get a witness? (Witness)
And you be my weakness
And I no dey pretend, ah
Girl I no dey pretend, oh
For I just wanted to know
As long as you’re amazed
You have all that you need, yeah
(Koko ah, koko)
Baby girl, tell me what you want?
(Koko ah, koko)
Hmm, it’s right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode?
Sun mo Bangalee
(Koko ah, koko)
Eh, eh
(Koko ah, koko)
You say what?
(Koko ah, koko)
Baby girl, tell me what you want?
(Koko ah, koko)
Hmm, it’s right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode?
Sun mo Bangalee
(Koko ah, koko)
Eh, eh
(Koko ah, koko)
You say what?
Koko ah, koko
Hmm
Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!