Deejay J Masta, a DJ and musician from Nigeria, has released a new song today called “Elegushi.”
As a result, Jaywillz and 1Da Banton, two Nigerian singers, contributed additional vocals and fantastic punchlines to this brand new song.
The song’s lyrics are provided here so that you can sing along, and if you haven’t downloaded the song yet, you can do so and still read the words.
Elegushi Lyrics:
I feel in love with you
I found peace with you
Holding your hand and am fine
So I dey cast and bind
Any bagger wey try mumu
Girl you dey do voodoo
Everyday feel like new
And am strong with you…
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
Many people dey ask me
Wetin I see inside you
Wey dey make me no wan gree
If dem know, dem go take you away ooo
Cos this love dey sweet ooo
Edey sweet like tombo and sugar
Pinok butter, coco bonvita
Edey slap edey sweet, edey sweet like udara nwanu olololo
And I no dey lie ooo
As the thing dey stand Gidigbo for my heart
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!
Baddoleesky
2 years ago
I love you all