Lyta, a gifted vocalist, and songwriter have released his first single, “Stronger,” to widespread acclaim. The song’s lyrics are coming up.
Lyta has released a new tune called “Stronger,” and we’ve compiled the lyrics so you can sing along.
Lyta – Stronger Lyrics
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Ever since when I dropped time
Them talk this and dey talk that
And dem talk say na me worse pass
But me I no mind them
I no send them
I dey kill them with surprise
Sundown to the Sunrise
I know say we go dey alright (I know say we go dey alright)
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Them be want make I fall out
Make my battery, make e run down
No be everybody wey dey laugh normal
So I do my thing on my own terms
When the things tight, rich man go fly out
If you no get, omo you go suffer
Wahala for poor man
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
I know, I know, I know, I know
What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!