Shallilopi – New Cat (Lyrics)

New Cat (Lyrics) by Shallilopi

Recently, the renowned artist Shallilopi created and launched brand-new lyrics entitled “New Cat,” which is another extraordinary, captivating, unforgettable, and entertaining song with beneficial lyrics.

 New Cat Official (Lyrics)

Clear road, no go dey
Na your presido dey talk
Dem call me Shallipopi
Yo X!!

You dey observe level wey dey sup
No think am don dey think again
Industry break again movement don dey start again
Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
Look at the big yansh
Just dey cum omo

I dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongata just dey tension
I dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongata just dey tension
Dem say I mentioned that you keep on calling focus but Tinubu Dey funny me

 

Just dey worry me can’t afford me
Now suddenly them dey attack only me hey
Gbemi now you no go see my thing pay
Now she put my thing for here pimpim
You know the drilling, you know the feeling
Wetin ma go do

No think am don dey think again
Industry break again movement don Dey start again
Monkey catch banana
No be say he go dance for lor
Look at the big yansh just dey cum omo
I dey ball no mean say I no go last for long
I for go for next short and my medulla oblongata no dey tension
I dey on mau me self go last for long
I for got to next short and my medulla oblongata
Just dey dey tension

Yo X!!

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply