Niphkeys – Close To Me Ft. Zinoleesky & BNXN (Lyrics)

Close To Me (Lyrics) by Niphkeys Ft. Zinoleesky & BNXN

“Close To Me” is another enthralling, enchanting, boom-shell, and jaw-dropping lyrics, which was composed by a supernatural, multi-talented, experienced musician, Niphkeys. He joined forces with two highly distinguished, renowned, established musicians, songwriters, performers, and highly regarded entertainers, Zinoleesky & BNXN.

Close To Me Official  (Lyrics)

IBK
IBK
Niphkeys
Niphkeys

If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh
Make e no cause gbege e
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na

Ohh!
Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
‘Cause you know say no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
‘Cause you say no be fight I dey
Bring your body close to me
Oh oh!

 

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Stay with me, don’t come and go
She’s too fine, toyin tomato
Let me be your commando
Baby fun mi lowo bi ti Orlando
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
Funmi ni freestyle
Ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn

Ohh!
Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
‘Cause you know say no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gestring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

 

Do you find Trendyhiphop useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply